Joeboy & Tempoe – SMH (Lyrics)

SMH Lyrics by Joeboy & Tempoe

SMH Lyrics by Joeboy & Tempoe

SMH Lyrics by Joeboy & Tempoe

Chorus
Neela Nilave
Neela Nilave
Ling ling ling
There’s just something missing here
Neela Nilave
Neela Nilave
Ling ling ling
There’s just something missing here
Neela Nilave
Neela Nilave (ahhh)
Ling ling ling
There’s just something missing here
Neela Nilave
Neela Nilave (ahhh)
Ling ling ling
There’s just something missing here

Verse
Girlie o
There is something missing here
Wetin you dey do
Omo e no too clear
Your attitude shows that you don’t care
But you tell me all the things wey me I wan hear
You dey use me play
Now I got another bae now you wanna come back to me
Abeg make you leave I no wan story
I no want story

Hook
Walai
My mind
E no make I rest again
Your lies
I died
E no make I rest again
And as I work it out
All my meds e be all am sipping here
If it’s not working out
Let me know if it’s something missing here baby o

Chorus
Neela Nilave
Neela Nilave (ahhh)
Ling ling ling
There’s just something missing here
Neela Nilave
Neela Nilave (ahhh)
Ling ling ling
There’s just something missing here
Neela Nilave
Neela Nilave (ahhh)
Ling ling ling
There’s just something missing here
Neela Nilave
Neela Nilave (ahhh)
Ling ling ling
There’s just something missing here

Outro
Oxygen mix

SMH Lyrics by Joeboy & Tempoe

Join Our Social Media Channels:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*